
midey - lara lyrics
phawel go easy
he’s your midey
oh girl sometimes i dey wonder say why me?
why e be say na things i no want you dey get mind dey do me? (uh uh uh)
and nor be say fine girls dem no dey rush me
but e be you i dey consider oh
so i patient myself for you baby
can’t you see (ye)
but girl you break my heart oh like play like play oh
you dey smile for face but your heart na hate you dey oh (ahn)
you tell me say, you no dey do again like play like play oh
and now pointing fivе fingers into my face (uuye)
lara oh
lara oh
lara oh
lara oh еheh
lara oh
why you dey do like clara oh (lara oh)
clara wey dey make me mara oh
oh my s_xy lara oh eheh
shey why you leave me na because of the raba oh
just because i no fit afford you the gucci and prada oh
and now you tell me say you don get another oh
say the love we had before, say e no really really matter oh (uh uh)
you wey tell me say
say you love me (you say love me o)
you wey tell me say oh
you no go ever leave me (sheybi na wetin you tell me?)
you wey tell me say this love na till the evening oh ahh
but see wetin you do me now already in the morning oh (uh uh uh)
girl you break my heart oh like play like play oh
you dey smile for face but your heart na hate you dey oh (na hate you dey oh baby)
you tell me say, you no dey do again like play like play oh (uhuh)
and now pointing five fingers into my face (uye)
lara oh
lara oh
lara oh
lara oh eheh
lara oh
why you dey do like clara oh (lara oh)
clara wey dey make me mara oh (lara oh)
oh my s_xy lara eheh
Random Lyrics
- saint seiya - dragon blood lyrics
- kyle bent - boston lyrics
- memphis slim - grinder man blues lyrics
- melinda schneider - he still calls her angel lyrics
- melon diesel - chocolate lyrics
- melody gardot - don't you worry baby lyrics
- meads of asphodel - my beautiful genocide lyrics
- mental - you never know lyrics
- meteors - please don't touch lyrics
- mcguire sisters - muskrat ramble lyrics