
mg - genesis intro كلمات أغنية
gbaga commot here bros
i don come to take the throne,
i no say i bad die
i be beast i be throll,
i dey fast
rappers dey slow bros like who dey stroll,
i nor mean your girlfriend yash
when i say me i go blow,
brush those rappers for the
game
i no need toothpaste,
am heading to the top bro
infact me i dey in haste,
forget dustbin
na those rappers i still dey
waste
when i say me i dey rap
i no dey talk s,k
the kind of flows make i dey
spit
dey brutalize like m.k
enter booth
spit anyhow like say the
place dey smell,
keep your test to yourself
i no say i no well
uh yeah na me be the p-ssy bros
rappers na mensuration,
7days dem fade away
-hiss-….frustration,
dem dey hungry for my flow
isn’t that starvation,
me na fire when i come
dey burn dowm filling station
me na parle for the game
lyrically my hair dey white,
you can tell that am a star
all these rappers be like sprite,
wetin you de talk here
get the f-ck outta my sight,
a.k dey my
back
show
yourself
make me i
dey light,
it’z abouth
to get dawn
12:00 clock
in the night,
my flows be
like dread
locks
ya’all n-gg-s
know its
tight,
fly anyhow
nor be say i
even board
flight,
omo my
flow carry
weight
p-ss who
dey gym
bring me
down uf-ki better dey dream,
i dey murder beat p-ss josh
make create am,
my song be lik form bros
bettr dey fill (feel) am
aa omo afile
your boy m to the gee
welcome to resurrection
كلمات أغنية عشوائية
- kanye west - after you كلمات أغنية
- killa laharl - m3 كلمات أغنية
- twilight creeps - critters كلمات أغنية
- nubeluz - ama y cree en lo que hagas كلمات أغنية
- fil el - sweet dreams كلمات أغنية
- bleauisnotcool - emergency كلمات أغنية
- jarkko martikainen ja luotetut miehet - aina jotain jää كلمات أغنية
- diane tell - souvent longtemps énormément كلمات أغنية
- prago union - rapviem 2 كلمات أغنية
- grupo los de la o - french inhale كلمات أغنية