
mg pablo - thinkin كلمات أغنية
verse 1
baby girl shey you no say me no for lie for you…
why you use me play _ why you use me do boju boju…
i be oleku for you _ tell me wetin me i cannot do…
listen to my heart _ you go see say e dey beat for you..
i’m addicted to your smile and the sound of your voice
you the one i want _ i ain’t gat no other choice
look into your eyes _ girl you got me feeling lost…
girl you got me thinking…
i swear you got me thinking
my love
i swear you got me thinking
i just wanna wake up with you by my side…
you my everything you the applе of my sight o…
anywhere you dey say na thеre i go reside…
me and you na plus say dem no go fit divide…
i’m addicted to your smile and the sound of your voice
you the one i want _ i ain’t gat no other choice
look into your eyes _ girl you got me feeling lost…
girl you got me thinking…
i swear you got me thinking
my love
i swear you got me thinking
girl i hope say you got a n_gga thinking
girl i hope you know say you got a bad man thinking
say i no fit sleep cause you got a n_gga thinking
girl i hope you know say you got a badman thinking
كلمات أغنية عشوائية
- tandem - warriors كلمات أغنية
- rardy - turnt كلمات أغنية
- hiflyers - represent كلمات أغنية
- r&z - litter box كلمات أغنية
- separate - 3 mann gegen den rest كلمات أغنية
- i-khan - clan baby كلمات أغنية
- raffaelien - piece of me (in french) كلمات أغنية
- d23r234234234 - rf23r4234 كلمات أغنية
- jayy perry - wild كلمات أغنية
- koshi - alive كلمات أغنية