melvin plug - bianca كلمات الأغنية
make una leave that girl alone
if its not true love
bianca no too like stressing
cos she knows her time go come
ehh
but she need that
she go like dey with one man
but them don break her heart plenty
now dating don dey make her fear
ehh
gentle man came then she said
i have dated this dated that
but them dey always break my heart
oh baby girl don′t do like that
you know that we are not the same
you know that we are not the same
bianca
bianca
pretty girl with good lifestyle
ohhh my bianca
bianca
tell me this
can i love yaa
i love yaa
make we just stick like five and six
ohhh my bianca
pretty bianca
lovely i can see it
all this people know say me dey like full finess
nah my mama smile dey give me happiness
cos i dey laugh
i dey give them gbedu
wey dey make them wan dey sing yhh
i say bad energy ion want
you no say i no want
because i’ve been rolling my dice
and i win it, am a champion
bad energy ion want
you no say i no want
because i′ve been rolling my dice
and i win it, am a champion
bianca
bianca
pretty girl with good lifestyle
ohhh my bianca
pretty bianca
tell me this
can i love yaa
i love yaa
make we just stick like five and six
ohhh my bianca
pretty bianca
shawty don dey feel
but you know say anytime
you know say i dey make them wan dey sleep
wow nah pretty fine girl
i dey kpo kpo the kpo
wey dey make her wan fell say i just dey k!ll am
yhhh
oya dance for me
كلمات أغنية عشوائية
- drevm - seymour كلمات الأغنية
- osmanstarkov - мир искусства (mir iskusstva) كلمات الأغنية
- siix, the lowlife poet - overdosing كلمات الأغنية
- the blarney lads - gypsy rover كلمات الأغنية
- greyhound - over the moon كلمات الأغنية
- lyn inaizumi - you are stronger كلمات الأغنية
- dj ecool - open and close كلمات الأغنية
- двадцать седьмой (dvadtsat’ sed’moy) & hedge.ogg - ritalin 2 كلمات الأغنية
- sérgio godinho - baralho de cartas كلمات الأغنية
- pablo chill-e - trapstar كلمات الأغنية