
melody - temala كلمات أغنية
gangsta mala, mala kuti
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
money on the phone (money)
who am i to blame? (oh)
i dey my lane (oh)
mala maintain (oh)
money and fame (money)
power pass lane? (oh)
power pass shame? (oh)
power pass pain? (oh)
anyone i do dem go hala (hala)
mala too sabi na wahala (wahala)
anyone i do dem go para (para)
mala wan go kampala
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
millions dey to make
i dey on relay (oh)
i no come play (oh)
e dey my brain (oh)
we dey orile
selling plantain (oh)
i no complain (oh)
i dey my lane (oh)
i dey wales (oh wales)
me and my kolo
me and my kolo
me and my kolo
we dey on soft (on soft oh)
i dey 100 (oh 100)
i dey on them
on them
on them
on them
mala on deck
anyone i do dem go hala (hala)
mala too sabi na wahala (wahala)
anyone i do dem go para (para)
mala wan go kampala
spell on me
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
anyone i do dem go
mala too sabi na wa_
anyone i do dem go
mala wan go kam_
كلمات أغنية عشوائية
- clayrocksu feat. mak4 - potatoes كلمات أغنية
- moenia - valió كلمات أغنية
- googletryhardninja - find the pieces search - site:genius.com inurl:lyrics كلمات أغنية
- the grocery store - big كلمات أغنية
- britt nicole - pave كلمات أغنية
- paradís - de semaine en semaine كلمات أغنية
- - elevate - elevate كلمات أغنية
- agatha chelsea - di seberang sana كلمات أغنية
- how to dress well - i was terrible كلمات أغنية
- elena - vimalavong rmx كلمات أغنية