
meeza - diamond in the rough كلمات أغنية
19 years ni mo wa when i started balling
j_pa for house i comot for boarding
life e be changing oh all of a sudden
old taker go still rise again
oju lo pe si o i know it
steady dey chase i dey run like sonic
oh moma ma para ju mo hit
ajeh dem cannot reach
i dey for badore with empty belle
n0body wey send me wey tell me pele oh
ore mi sope make i dey go cele oh
kimba le boshe soriii
too much energy i dеy on i no fear
n0body wey send mе wey tell me pele o
esha ni kemi shati lowo temi o
mummy mi mo omo toh ni
diamonds in the rough but i still dey shine
times e dey tough but i stay fly
shine bright like dia dia
shine bright like a diamond
all a dem go see the sign
bojumo semo
nimo beleda mi soro
rahmoni ma wo mi bayi
better days ahead
ko le tu ma le lo bayi
ko le tu ma le lo
oluwa wey mi sativa
take away my pain
get me feeling like i’m foreign
koletuma lelobayi
better days ahead
better days ahead
better life is all i’m wishing for my brother man
i never settle till i get enough
eleda mi o gbodo gbabode
iya mi de be ni le
oni dan dan mo ma rona lo
cuz your way no be my way
oluwe wey my ewe
esha ni kemi shati lowo temi o
mummy mi moomo too ni
diamonds in the rough but i still dey shine
times e dey tough but i stay fly
shine bright like dia dia
shine bright like a diamond
all a dem go see the sign
كلمات أغنية عشوائية
- 12 stone toddler - candles on the cake كلمات أغنية
- woolbright - sparks كلمات أغنية
- juicy dank - love (interlude) كلمات أغنية
- carson robison - the west ain't wwhat it used to be كلمات أغنية
- azzecca - dance of the desert كلمات أغنية
- 1spirit & theophilus sunday - delay كلمات أغنية
- los de la mata - ajustamos cuentas كلمات أغنية
- kit chan - there's no place i'd rather be كلمات أغنية
- mr omar - hard lessons كلمات أغنية
- candy flip boy - glizzy كلمات أغنية