
mdhazz - juleh كلمات أغنية
beatout!
ngbo
talon gbemu moti rojo fun eleda kolo far
ohun toba gbin loma ka iwa eda
boje ire lose then yio gbaola yeah
jiji moji loni mori murewa
ngbo oju lari olo n rojo tani mola
tani mola ti kuro lati welder loba di loader
alaronipin pe kilafeda
ope fun oluwa bori mi anu lori gba
talo ngbe igi elera why naw juleh
fowo kan ori akeeke sole
ata kere kose rin ju no naw file
dem no know say me na ibile
talo ngbe igi elera why naw juleh
fowo kan ori akeeke sole
ata kere kose rin ju no naw file
dem no know say me na ibilе
dem no know say me na ibile
dеm no know say me na ibile
dem no know say me na ibile
dem no know say me na ibile
now i know my enemy
i know a friend of me
i know the frenemies bad belle enemy
i know some envy me but some wan see me
oju atun ra ri if you good to me
me i no too good aje i no too bad
i de for middle of good and bad i de normal
observation normal malo sun tetere
most of your thing wey taya you some need am very bad
this kind life most to wise o
some dey fool but they think they wise o
love i get o is what amma give o
over do dey k!lli i know
keni mani gan lore olofo
why hold me down before you wake i don go
if i reason sometimes de make me wan go loko
if not for baddie wey dey give me head o
talo ngbe igi elera why naw juleh
fowo kan ori akeeke sole
ata kere kose rin ju no naw file
dem no know say me na ibile
talo ngbe igi elera why naw juleh
fowo kan ori akeeke sole
ata kere kose rin ju no naw file
dem no know say me na ibile
dem no know say me na ibile
dem no know say me na ibile
dem no know say me na ibile
dem no know say me na ibile
كلمات أغنية عشوائية
- illapu - vivir es mucho más كلمات أغنية
- rob wellz (rap) - d.o.c. (drink of choice) كلمات أغنية
- la alberta - vivo كلمات أغنية
- tiago junqueira - acordamos de bem كلمات أغنية
- beth crowley - nothing left (reimagined) كلمات أغنية
- e.t.a - eta - intro كلمات أغنية
- adela dalto - the nearness of you كلمات أغنية
- jona alk - syscmp vol 2 كلمات أغنية
- illapu - manifiesto كلمات أغنية
- שגיב ליברה - degel lavan - דגל לבן - sagiv libra كلمات أغنية