
mcbrym - battles كلمات أغنية
pre hook
see them battles many
and the struggles plenty
make i yan story
for this jungle wey we dey
see them battles many
and the struggles plenty
make i yan story
for this jungle wey we dey
verse 1
sit down and hear my story
story wey no be funny (oooh!)
sit down and hear my story
story wey no be funny(yei ei yei!)
sit down and hear my story
story wey no be funny
sit down and hear my story
story wey no be funny(yei ei yei!)
hook
oooh!
man down!
man down!
man down!
man down!
man down!
man down!
man down!
man down!
shouting!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
verse 2
yeah
i see my people crying
they say the system’s tiring
they still dey wait messiah
yeah
we’re pleading with our leaders
but still dem no dey hear us
tell me when things go better ahh
pre hook
see them battles many
and the struggles plenty
make i yan story
for this jungle wey we dey
see them battles manyyy
and the struggles plentyyy
make i yan storyyy
for this jungle wey we dey
hook
oooh!
man down!
man down!
man down!
man down!
man down!
man down!
man down!
man down!
shouting!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
freedom!
كلمات أغنية عشوائية
- pxlsdead & genjutsu - демоны (demons) كلمات أغنية
- phantogram - running through colors كلمات أغنية
- deimi (mar) - 50 samta freestyle كلمات أغنية
- sodslaw - dorogaya كلمات أغنية
- andrew detti - what about us? كلمات أغنية
- mylie grace - blue and delusional كلمات أغنية
- snežana đurišić - nek zasvira violina كلمات أغنية
- monkey and the permavirgins - knife hands كلمات أغنية
- drvx - amends كلمات أغنية
- noveen morris & bohemia - roob كلمات أغنية