
mba for africa - sad boyz need love كلمات أغنية
got a lot of friends
everyday na different girls
all of them dey fall my hand
n0body gree settle down
except for one guy
the rest of them no wan try
kele don block their eye
the matter don spoil my mind
ya ya ya
whether na one priestess
abi village people
dey swear for my man dem
cuz na problem
big problem
whether na one prophet
wey no getti conscience
cuz na problem
big problеm
all my guys need love
coz we don dey too look еach other
e don become big disorder
abi na fish we be proper
these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
gat a lot of friends
majority no get sense
the remaining no decent
but na me dey for centre…
some of them too holy
their matter no get story
you see them still lonely
coz dem no just get liver
whether na one priestess
abi village people
dey swear for my man dem
cuz na problem
big problem
whether na one prophet
wey no getti conscience
cuz na problem
big problem
all my guys need love
coz we don dey too look each other
e don become big disorder
abi na fish we be proper
these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
all my guys need love
coz we don dey too look each other
e don become big disorder
abi na fish we be proper
these sad boys need love
coz we don dey be like each other
this kind of thing is improper
e don become big disorder
كلمات أغنية عشوائية
- build-a-bear - it's your bear day كلمات أغنية
- fausen - что ты натворил? (what have you done?) كلمات أغنية
- roy ayers, adrian younge and ali shaheed muhammad - hey lover كلمات أغنية
- dale ann bradley - mercy railroad كلمات أغنية
- great apes - last strike كلمات أغنية
- happy asmara - amung lathi كلمات أغنية
- boredewil - guess what كلمات أغنية
- remy martyn - h.a.c. (w.a.p. cover) كلمات أغنية
- el-khalil - 2020 كلمات أغنية
- cloudfield - artificial كلمات أغنية