
mayne cross - commando كلمات أغنية
oohhh yea
somebody body
hmmmm somebody body
sha ma duro sha ma duro duro
i get owo owo
for my kolo
i fit borrow borrow
spend my dollar dollar
see the vibe no finish o
i dey ball like ronaldo
when dem guys dem come
omo swear dem feel the flow
all my men dem
pull up oh
and if you try to stop my shine
god punish you
before dem say i dey commit o
flow sweet like kopiko
burst like a pimple
no be say i no dey tell you
but na truth me i dey clear you
commando commando
men dem pull up
like commando
girl dem dutty whyne on the floor
i dont play
with fa so la ti do
commando commando
gyals dem collect
and come and go
men dem pull up like commando
i dont play
with my melody no no no
girl your body
hot like cigarette smoke
really want to know
what youre up to
i get vibe
and you know that i got flow
i dont play
with my melody no no no
eminado lo mo yen
ko set i lack
o form o yen
cos anybody know
when i come through
and i flow
and dem feel am
on a low low low
ye ye
pe mi gbomo gbomo
emi ati omolomo
in all white
like sey i be your commsioner
i step in
and i swear
dem no fit let me down
i step in
and i swear
dem no fit let me down
see the vibe no finish o
i dey ball like ronaldo
when dem guys dem come
omo swear dem feel the flow
all my men dem
pull up oh
and if you try to stop my shine
god punish you
before dem say i dey commit o
flow sweet like kopiko
burst like a pimple
no be say i no dey tell you
but na truth me i dey clear you
commando commando
men dem pull up
like commando
girl dem dutty whyne on the floor
i dont play
with fa so la ti do
commando commando
gyals dem collect
and come and go
men dem pull up like commando
i dont play
with my melody no no no
commando commando
men dem pull up
like commando
girl dem dutty whyne on the floor
i dont play
with fa so la ti do
commando commando
gyals dem collect
and come and go
men dem pull up like commando
i dont play
with my melody no no no
pe mi gbomo gbomo
emi ati omolomo
in all white
like sey i be your commsioner
i step in
and i swear
dem no fit let me down
i enter
and i swear
dem no fit let me down
pe mi gbomo gbomo
emi ati omolomo
in all white
like sey i be your commsioner
i step in
and i swear
dem no fit let me down
i enter o
i enter o ye ye
كلمات أغنية عشوائية
- tori amos - walk to dublin (sucker reprise) [previously unreleased] كلمات أغنية
- june tabor - the banks of red roses كلمات أغنية
- glen campbell - those words كلمات أغنية
- gilberto santa rosa - fulana كلمات أغنية
- skints - mindless كلمات أغنية
- ian mcculloch - love in veins كلمات أغنية
- night in gales - eye for an eye كلمات أغنية
- roots - star كلمات أغنية
- gene pitney - where did the magic go كلمات أغنية
- singing loins - running away from home كلمات أغنية