maxnr - ghetto life كلمات الأغنية
yeah_yeah, yeah_yeah
yeah_yeah_yeah, yeah_yeah
yeah_yeah, yeah_yeah
yeah_yeah_yeah, yeah_yeah
all my guys them bad
24 hustle, even rain fall (yeah_yeah)
and we fear no man, we gotta stay tune (yeah_yeah, yeah_yeah)
black life in the ghetto, jah, the saviour
mi no scaring, calculating, elevating
use your upper, issa info, government threating
people dem a_hating
ride stubborn, you can never raid me
jah blessing
and i′ma keep on praying, jah blessing
ọmọ, we dey fire
for ghetto wey we dey, we no dey tire
steady, give them bumper to bumper
when them see me, man dem a_tell me, me, i badder
(yеah_уеah)
ọmọ, we dey fire (ọmọ, we dey fire)
for ghetto wey we dey, we no dey tire (ọmọ, we dey fire)
steady, give them bumper to bumper
when them see me, man dem a_tell me, me, i badder
yeah_yeah_yeah, oh_oh, oh_oh
hey_yo, man
wah gwaan, brother man
how you doing, man?
where have you been?
man, i’ll be back soon
tryna make some paper cash, you know
so, go tell mama i will be back soon
alright, man (skrrt)
holla, holla, holla, to my man dem
stand fit, me, i never fall, mi never compare
sip energy, i′m on the road, i never can tell
bad man things, mmm, i’ma keep it 100
me, i no fit reason on the matter, ‘gon′
steady, i dey grind get hope, olorun
some be dey pray make i die comot
and make my song play for their domot
you talk about me (yeah_yeah, yeah)
past time, them a_never like me
man fresh, and i gat a dark skin
pull up in my beamer, ridin′ (yeah)
burst them, them all wanna shine t__th
them all wanna shine t__th, yeah
and i’m a champion winner (ah_ah_ah_ah)
i′ve got money, call me big drug dealer (oh_oh, oh_oh_oh)
breakfast, come and test my dinner
afro warrior, come and test my dinner
ọmọ, we dey fire
for ghetto wey we dey, we no dey tire
steady, give them bumper to bumper
when them see me, man dem a_tell me, me, i badder
(yеah_уеah)
ọmọ, we dey fire (ọmọ, we dey fire)
for ghetto wey we dey, we no dey tire (ọmọ, we dey fire)
steady, give them bumper to bumper
when them see me, man dem a_tell me, me, i badder
yeah_yeah_yeah, oh_oh, oh_oh
temi jay ‘pon the track
كلمات أغنية عشوائية
- dandelion hands - you mean the world to me shakira كلمات الأغنية
- zsk - der richtige weg كلمات الأغنية
- gunna dee - angels in hell كلمات الأغنية
- double negative - gate كلمات الأغنية
- hbk gang - bossed up كلمات الأغنية
- l'anonyme - #fierté كلمات الأغنية
- simply ty - war stance كلمات الأغنية
- how to rock cast - go with gravity كلمات الأغنية
- the police - the bed's too big without you - 2003 stereo remastered version كلمات الأغنية
- øystein sunde - kjekt ha كلمات الأغنية