kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

mavo (nga), ayra starr & shallipopi - escaladizzy ii كلمات أغنية

Loading...

[intro: zlatan & mavo]
where i sabi you wey i go pass my backwoods? (kilo)
“givers never lack,” finish one of my uncles (million ways)
you give job to middleman wey you no fit handle
if you think say you dey para, i dey para pass you (kilo)
i can blow your mind in a million ways
looking so demure ’cause the kudi don dey
blow the minimum wage on top silicon babe (kilogbede want sum’)
you too like better thing but you no dey wan pay (from_from_from_from)

[verse 1: shallipopi & mavo]
brand new ferrari go skkrt, skkrt
different cars, different occasion (ehn)
rolls_royce, bentley bentayga (confirm)
escalade, i pack all the girls, kilo
[?] take the boys down from zеro
backshot on the bed, she hold my pillow (kilolo, еh_eh_eh)
(kilogbede) kilo say make we k!ll, that’s a ten kilo
kilo, kilo, kilo

[pre_chorus: mavo & shallipopi]
no fit chop my eye, i dey focus on money stea_stea_stea_stea’ (confirm)
we dey ok, kilo loke (wahala)
bobo yi behave, make you no go collect
para for your pocket, if you give me connect (sek, sek)
kilo
make you no go collect less, make you no go collect less
if you give me connect (kilolo)
[chorus: mavo]
f_gbo, moti f_gbo
she say, “kilo, this your cana, i dey feel am for my head” (kilo)
hotboxing in the back of the escaladizzy
flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo)

[verse 2: ayra starr]
play safe, make you no go collect red
you must have heard
we dey spend money like we no get budget
ayy, ayy, ayy (ah)
mo ti te key, control c
photocopy of the body, na soapy
say we go see, how e go be
’cause agidi, only go lead you
i’m a queen, i don learn, ’cause i’m winning, young gara jiggy, escaladizzy, yeah
gold, diamonds, i am freezing, can’t hurt my feelings, lifestyle on fiji, yeah
let that one sink in (sink in), na me get the tender and film tricks (film tricks)
gangsters love me like simpy
e dey rush like dollar on printing
everything minty

[chorus: mavo]
f_gbo, moti f_gbo
she say, “kilo, this your cana, i dey feel am for my head” (kilolo)
hotboxing in the back of the escaladizzy
flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilolo)
[verse 3: zlatan]
(ibile)
one_ninety, lekki_epe, that kin’ thing (skrrt)
i get onlyfans girls wey dey streak me bobby, late night things (i dey order oscroh)
bumper shorts, crop_top, no panties (wo se ya)
they say cloth no dey cover belle, aje, f_ck that sh_t (s’on gbo?)
okay, no wire, no light (kuron’be)
they get stove, no rice (ayy)
they go left, i go right (ki lo wi?)
they get brain, dem no wise
look at us, we are not like those n_ggas (like what?)
wey dey see bill dey shiver (nibo?)
they leave cana dey smoke cigar (ayy)
their lagbaja dey play guitar

[verse 4: mavo]
f_gbo, f_gbo, f_gbo, fa’
we don dey hotbox since we pull up
baccy dey cry ’cause you dey my mind
you dey f_gbo, she dey pumpous
k_way, they no fit shenk us
anything you want, you go tell kilo
if i no dey ‘gree, you go tell soboma
i dey with you, i dey okay
you dey with me, kilo loke
[chorus: mavo]
f_gbo, moti f_gbo
she say, “kilo, this your cana, i dey feel am for my head” (kilolo)
hotboxing in the back of the escaladizzy
flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (kilo)
flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step

[outro: mavo, ayra starr, zlatan & shallipopi]
f_gbo, f_gbo, f_gbo, fa’
we don dey hotbox since we pull up
baccy dey cry ’cause you dey my mind
you dey f_gbo, she dey pumpous
k_way, they no fit shenk us
anything you want, you go tell kilo
if i no dey ‘gree, you go tell soboma
i dey with you, i dey okay
you dey with me, kilo loke
(under)
moti f_gbo (in the back of the, in the back of the, in the back of the—)
this your cana, i dey feel am for my head (kuron’be)
hotboxing in the back of the escaladizzy (ayy, ki lo wi?)
escaladizzy_zzy, you know ‘zzy_zzy_zzy? (n_ggas)
you know ‘zzy_zzy_zzy, zzy_zzy_zzy, zzy_zzy_zzy_zzy? ah (shiver) (sek, sek, sek, sek, sek)
(cigar)

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...