
mavo. a - your body كلمات أغنية
mavo. a
your body
[bridge:]
even if sugar cane don dry definitely e go try
(bring out small thing as e can)
benin guys understand the slang
even if sugar cane don dry definitely e go try
(boost e nature any time)
benin guys understand the slang
[verse 1:]
oviasogie create wonder osazuwa talk the fact
ohocancan him sef na oga we know osasenagha
ogbewee live to remember iyabegiewu and martha
some men of god for everywhere even disobey god’s will
repeat [bridge:]
[pre_chorus:]
men wan try to control body no coping while pretending
wetin suffer ram na body e nor matter who you be
[chorus:]
(your body) must to answer
(your body) must to answer
(your body) must to answer e_yo
hundred years old to one “o” eight
fit get down if them want
[verse 2:]
solo_go say later we see because him nor want hook up
menlegail complain e need am olayo say i can’t cope
birds of the same feather dey yan them feel like hitting a c_ck
as them look left see abeke menlegail code olayo
human being na living thing menlegail prompt olayo
make you try to bring that chick menlegail just need that thing
[refrain:]
(menlegail say) pull her quick olayo
(menlegail say) chuk am inside oh
(menlegail say) pull her quick olayo
(menlegail say) chuk am inside oh
repeat [bridge:]
repeat [pre_chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
do make you know how to flow some men like am when e sock
na medicine during snow your body go avoid cold
repeat [chorus:] till fade
كلمات أغنية عشوائية
- lil la fayette - én a legendary beast كلمات أغنية
- south park - go with the status quo كلمات أغنية
- annie stela - believeable كلمات أغنية
- jakob lotta - i lie كلمات أغنية
- richard & the young lions - hurt by love كلمات أغنية
- avery merschman - watch out كلمات أغنية
- egyptian lover - 2 the extreme (long version) كلمات أغنية
- madj & juxxeyz - pmt كلمات أغنية
- shymie - meant to be كلمات أغنية
- gumballshiit - любит (loves) كلمات أغنية