mavali - top كلمات الأغنية
ayayayaya yeh yeh yeah
kalakakus makalurkin
me no dey surrender
mo ti bawon bere, mo ma bawon dagba
n0body fit stop me, oluwa gat me, nothing’s better
i wanna enter
make dem dey scream my name, while i’m feeling special
see the lights and them flashes
looking through in my glasses
dem no fit stop my shine
i’m headed for the top, i’m going to the top right now
(won tobe won tobe)
take a look in my eyes
i’m headed for the top, i’m going to the top right now
dem no fit stop my shine
i’m headed for the top, i’m going to the top right now
(won cracker, won leke)
take a look in my eyes
i’m headed for the top, i’m going to the top right now
shey you don dey see the thing, wey i been don dey speak
now i’m getting it really
when i started n0body been dey believe me, kept on chasing my dreams
won fe shey mi pa, they making me sick, but oluwa lo ni healing
ki lo shele ki lo de, why dem be hating, while i’m chasing my cheese
carry me higher baba
ba mi leke bi adaba
no retreat no surrender, mo fe lowo lai lakaka
carry me higher baba
ba mi leke bi adaba
no retreat no surrender, ki n lowo bi adenuga
dem no fit stop my shine
i’m headed for the top, i’m going to the top right now
(won le to)
take a look in my eyes, i’m headed for the top, i’m going to the top right now
(won tobe won tobe)
dem no fit stop my shine
i’m headed for the top, i’m going to the top right now
(won cracker, won leke)
take a look in my eyes, i’m headed for the top, i’m going to the top right now
(ah ah eh eh)
i wanna enter
make dem dey scream my name,
while i’m feeling special
see the lights and them flashes
looking through in my glasses
i wanna enter (enter)
make dem dey scream my name, while i’m feeling special (special)
see the lights and them flashes
looking through in my glasses
dem no fit stop my shine
i’m headed for the top, i’m going to the top right now
take a look in my eyes, i’m headed for the top, i’m going to the top right now
كلمات أغنية عشوائية
- david david - heroes كلمات الأغنية
- david david - swimming in the ocean كلمات الأغنية
- david david - welcome to the boomtown كلمات الأغنية
- david ford - a long time ago كلمات الأغنية
- david ford - cheer up (you miserable fuck) كلمات الأغنية
- david ford - don't tell me كلمات الأغنية
- david ford - go to hell كلمات الأغنية
- david ford - laughing aloud كلمات الأغنية
- david ford - katie كلمات الأغنية
- david ford - nobody tells me what to do كلمات الأغنية