
mauriz - yawa dey كلمات أغنية
[intro]
chai
kalistus o
[verse 1]
too much wahala
plenty yakpa o
you’re just like our radio
you sabi talk all you no dey do
you no get money but you want to denge and pose o (denge and pose)
and wonder na him we dey see o
i don tire for your matter
i don tire for your case o
everywhere you go, you scatter
you no dey look person face o
kalistus yawa
oya
make una give am akanchawa
no be beans, no be small matter
wey you dey carry for head, my brother?
yawa
oya
make una give am akanchawa
no be beans, no be small matter
wеy you dey carry for head, my brother?
[chorus]
yawa dеy o
yawa dey o
everywhere you go oh oh
yawa dey o
yawa dey o
yawa dey o
everything you do do do
plenty yawa dey o
take it!
hey hey hey!
oya now!
as e dey hot
come on
[verse 2]
kalistus yawa
oya
make una give am akanchawa
no be beans, no be small matter
wey you dey carry for head, my brother?
yawa
oya
make una give am akanchawa
no be beans, no be small matter
wey you dey carry for head?
kalistus o
kalistus o
kalistus o
hey hey hey!
oya now!
as e dey hot
come on
kalistus o
kalistus yawa
oya
make una give am akanchawa
no be beans, no be small matter
wey you dey carry for head, my brother?
[chorus]
yawa dey o
yawa dey o
everything you do do do
plenty yawa dey o
[outro]
kalistus o
kalistus o
kalistus o
na, which kind matter be this na?
كلمات أغنية عشوائية
- robby pedersen - santa cruz كلمات أغنية
- danilo dubaiano - me reciclo كلمات أغنية
- jacob sisco - catholic boy bake sale كلمات أغنية
- fxllen - woah كلمات أغنية
- jay worthy, pressa & cardo - off the shits كلمات أغنية
- cmh - егор крид, я тебя люблю (i love you, egor kreed) كلمات أغنية
- lewscannon - for you كلمات أغنية
- salebarbes - j't'aime pas mieux - live كلمات أغنية
- zuno mattia - top boy كلمات أغنية
- harish kumar - dada pota haryanvi song كلمات أغنية