
matthew olugbemi - who born you كلمات أغنية
verse:
(s)tory, (s)tory o
i wan tell una(s)tory,
all: (s)tory, (s)tory
open your ears, make you listen well well
all: (s)tory,(s)tory,
(s)tory, (s)tory o
i wan tell una (s)tory,
all: (s)tory, (s)tory
open your eyes, make you shine am well well
all: (s)tory, (s)tory,
if lion born
all: na lion he go born
if a rhino born
all: na rhino he go born
if southy born
all: na southy he go born
if naija born
all: na naija he go born
chorus:
tell who born you, when you get born again
all: baba god, nkulunkulu
who born you, when you are born of the spirit
all: baba god, nkulunkulu
who born you, when you are living by the word god
all: baba god, nkulunkulu
who born you
all: baba god, nkulunkulu
verse 2:
britiko born britiko
italo born italo
latino born latino
yankee born yankee
since i don born again
i no be the same /2x
i no dey sick
all: no way
i no fit sick
all: no way
i no dey fail
all: no way
i no fit fail
all: no way
i no dey fear
all: no way
i no fit fear
all: no way
i no dey poor
all: no way
i no fit poor
all: no way
{repeat chorus}
bridge:
i’m a child of the king
i’m winning all the time
i’m a child of the king
i’m a born champion
كلمات أغنية عشوائية
- ozma - the business of getting down كلمات أغنية
- ozma - the ups and downs كلمات أغنية
- ozma - turtleneck coverup كلمات أغنية
- ozma - wake up كلمات أغنية
- ozma - you know the story كلمات أغنية
- ozzy osbourne - alive كلمات أغنية
- ozzy osbourne - black illusion كلمات أغنية
- ozzy osbourne - black sabbath كلمات أغنية
- ozzy osbourne - can you hear them كلمات أغنية
- ozzy osbourne - children of the grave كلمات أغنية