
martin newsongz - baby fever كلمات أغنية
yeah henh!
it’s your favorite daddyboy frend
newsongz
anytime i see this your face (your face)
you dey make casanova to erase ohh (erase)
from my heart
it’s hard to concentrate oh (centrate)
hmm
anytime wey u pass with this your waist oh (your waist )
oh my god
[pre chorus]
i want say make my woman pikin
e get your nose
i want say make my woman pikin
e get your eyes
i want say make my woman pikin
e get your smile
and the way you laugh
plus the color of your skin
[chorus]
girl you gimme baby fever oh weh ehh (fever)
anytime i see you you dey make ma hеart to shiver
symptoms of baby fever oh wеh eh (fever)
anytime i see you
you dey win my heart e visa
oh gimme
only one omo
only one omo
if you gimme one omo
i go gi you gbogbo eh
say gimme only one omo
only one omo
if you gimme one omo
i go gi you gbogbo eh (oh weh)
[verse 2]
baby gimme da kind pikin
wey go gi my mama long life
baby da kind pikin
wey go bring oluwa blessing
baby be my lover
chose any place in the world that you wanna go
for the baby shower
because oluwa provider
can i meet your mama
wanna see your papa
wanna meet your sister your brother ah!
cus i want say make my woman pikin
e get your nose
i want say make my woman pikin
e get your eyes
i want say make my woman pikin
e get your smile
and the way you laugh
plus the color of your skin
girl you gimme baby fever oh weh ehh (fever)
anytime i see you you dey make ma heart to shiver
da one na baby fever oh weh eh (fever)
anytime i see you
you dey win my heart e visa
oh gimme only one omo (only one omo)
if you gimme one omo
i go gi you gbogbo eh
say gimme only one omo (only one omo)
if you gimme one omo
i go gi you gbogbo eh
you gimme baby fever aaee!
and of course i’ll never leave ya
i promise
you gimme baby fever oweh
and for di nine months i go dey beside ya
one omo
yeah yeah yeah
كلمات أغنية عشوائية
- benny törnroos - mumin mumin! كلمات أغنية
- anna sage - i'm sorry i called you michael douglas and i see your value now كلمات أغنية
- unheilig - brenne auf كلمات أغنية
- ali as - hoodie x chucks (remix) كلمات أغنية
- letodie - irreal كلمات أغنية
- rené lugo - segunda oportunidad كلمات أغنية
- remmy valenzuela - te pesará كلمات أغنية
- katana - 4 mille 5 sang كلمات أغنية
- jarkko martikainen ja luotetut miehet - terveisiä maan alta كلمات أغنية
- sly c - sly c - catch me a knot (prod.sly c) كلمات أغنية