
marrz (ngr) - anything كلمات أغنية
intro
uh huh!
ooh lord, ooh lord ohh
make them know!
verse
anytime wey i dey think about your smile
e dey be like say make i fly away
come to your side
(side)
leave me
leave me make i say wetin dey my mind
i know you don say many times your name
but can i call you mine?
pre_chorus
cause my heart is yours to keep
and i no go deny
kele full my side
but you dey on top the list
na you wey i know
i see as them dey try compete
wan make e spoil
dem put san san for my garri o
e no go fit to work for me o
chorus
for you i fit to do anything
(anything for you)
for you i fit to do anything o
(anything for you)
for you i fit to do anything o
(anything for you)
for you i fit to do anything
for yuh, for yuh, yuh!
i go do anything for you
i fit do anything for you
verse
omalicha
(kolom!)
carry fire
(kolom!)
she fit to burn down the place when she enter
na she dey light up.. my desire
shebi you know the midas touch
she get am oh no
see na you dey take my pain away
you high me pass ogogoro o
be like say i jogodo
pre_chorus
cause my heart is yours to keep
and i no go deny
kele full my side
but you dey on top the list
na you wey i know
see as them dey try compete
dem wan make e spoil
put san san for my garri o
e no go fit to work for me no no no
chorus
for you i fit to do anything
(anything for you)
for you i fit to do anything o
(anything for you)
for you i fit to do anything o
(anything for you)
for you i fit to do anything
for yuh, for yuh, yuh!
outro
i go do anything for you
i fit do anything for you
ovonovo!!
كلمات أغنية عشوائية
- ram lakhan movie - mujhe tumse hai kitne gile كلمات أغنية
- heimweh - depressing despondency كلمات أغنية
- dave hollister - i'm sorry كلمات أغنية
- tim mcgraw - the ride كلمات أغنية
- the casanova playboys - contractions كلمات أغنية
- choclair - back where i've stayed كلمات أغنية
- dave hollister - my favorite girl كلمات أغنية
- teon pierce - sal's closed كلمات أغنية
- jay nuova - eternity كلمات أغنية
- choclair - all i need in this world is you كلمات أغنية