
manja - highness كلمات أغنية
alowo lo maja ye o
oni lowo mas afarawe o
24/7 steady on my grind
if no be money
no dey call my line
kole sumi ,koleremi o
action po bi ogogo
na who get money dem dey twuale
and if you no get
make you hide your face
so i dey give them je je je je je je
anything i drop them go je je je je je je
timo ti mu pelebe 0 beo beo beo beo beo
any thing i drop them o je je je je je je
so i dey give them je je je je je je
anything i drop them go je je je je je je
timo ti mu pelebe 0 beo beo beo beo beo
any thing i drop them o je je je je je je
lukenzo _
everybody wan go up no be downfall
who be the pastor wey talk say you no go earn what you work for
bus go drop for the bus stop
just don’t f_ck up
keep working my n_gga non stop
they wanna f_ck with my logo
dance biti poko
either you go hard or you go home
ole ti lo burst awon popo
oro yen ta koko
sa make owo lo se koko
nah only god dey provide
pesin wey no work no fit pull up a dime
pesin wey dey suffer too dey see but nah time
the journey go fine
as you dey pray make you grind
the juice no go sweet with no sugar walahi
maje ko so fun e pe o le boost nah lie
omo eru to ba ma d’oba loma sweat walahi
the grind nah grace omoh nah time walahi
alowo lo maja ye o
oni lowo mas afarawe o
24/7 steady on my grind
if no be money
no dey call my line
kole sumi ,koleremi o
action po bi ogogo
na who get money dem dey twuale
and if you no get
make you hide your face
so i dey give them je je je je je je
anything i drop them go je je je je je je
timo ti mu pelebe 0 beo beo beo beo beo
any thing i drop them o je je je je je je
كلمات أغنية عشوائية
- qp jerzey - ambition of a thot كلمات أغنية
- mc pedrinho - cypher só crazy كلمات أغنية
- charles hamilton - the infection كلمات أغنية
- hein cooper - like that كلمات أغنية
- kalou - side piece (with elrim) كلمات أغنية
- fou_da2000 - m3lsh كلمات أغنية
- banker bagerne - jeg en banker bager كلمات أغنية
- bewhy - the realest korean كلمات أغنية
- stallum - multiple times كلمات أغنية
- nedonebo - завтра будет хуже (zavtra budet huzhe) كلمات أغنية