
makizzy - promise كلمات أغنية
ohhh ohhh (haa haa)
ohhh ohhh (ya ya)
yaaa yaaa , ohhh ohhh
premium
lyrical……
so i put my head in my head in my game
searching for money and the fame
my mama tell me say
omomi ma se gbe be
as you dey hustle dey pray
oluwa ma lole se
i still dey grind everyday
omo ope no go seke (ha ha)
konji wey dey catch me na for money
so anytime i wake in the morning
i sharperly go down on my knees
then i tell baba god wetin i need
(hmmm so i say)
ntolo bunmi nko ? (jah jah jah)
abo ni bunmi mon ni ? (jah jah)
osha mon pe nle nikan (jah jah jah)
iwo nikan nani (jah jah )
ntolo bunmi nko ? (jah jah )
abo ni bunmi mon ni ? (jah jah)
osha mon pe nle nikan (ya rahman ya kareem)
iwo nikan nani
ya rahma ya raheem ya qorimi
bimo sen lo bimosenbo ma shomi
bad belle plenty baba maje womumi
na you talk say goodness and mercy sha follow me surely(dandan)
ya rahma ya raheem ya qorimi
bimo sen lo bimosenbo ma shomi
bad belle plenty baba maje womumi
na you talk say goodness and mercy sha follow me surely (dandan)
professor
lyrical professor
high tension
oda mon high tension
certified loner
for this game i no tire
oluwa lon so
lyrical omo ton so
konji wey dey catch me na for money
so anytime i wake in the morning
i sharperly go down on my knees
then i tell baba god wetin i need
(hmmm so i say)
ntolo bunmi nko ? (ntolo bunmi nko)
abo ni bunmi mon ni ? (aboni bunmi mon ni)
osha mon pe nle nikan (ya_ah ya_ah)
iwo nikan nani (iwo ni kan nani)
ntolo bunmi nko ? (ya rahman ya kareem)
abo ni bunmi mon ni ? (aboni bunmi mon ni)
osha mon pe nle nikan (ya rahman ya kareem)
iwo nikan nani (ha_ah)
ya ya
ya ya
ya yaaaaaaaaaa
ya kareem
lyrical yaya
premium……
كلمات أغنية عشوائية
- lil hardsock - skaterboyxd كلمات أغنية
- zzzahara - sugar gay كلمات أغنية
- assis - se joga كلمات أغنية
- zvkrzx - granica كلمات أغنية
- karneezy - omega كلمات أغنية
- insolent myth/tsbts - emo kid كلمات أغنية
- loverry, yukori - двигай (move it) كلمات أغنية
- the irish brigade - derry lullabye كلمات أغنية
- witti - piwnica freestyle كلمات أغنية
- ekko astral - reno int'l كلمات أغنية