major league djz & victony - margaret كلمات الأغنية
[intro]
yeah
you, you
you, you
yeah
yeah
mm
[verse 1]
i no go gree
and i no go gree o for your ojoro, baby
and i no go gree
and i no mind lost as i dey follow follow, baby (yeah)
[pre_chorus]
and you get something wey everybody dey find
and you get body wey only jesus go fit to design
if you play my politics, i fit gree say obasanjo fine o
oh girl na magnet, i believe say dey for your behind o
[chorus]
say my margaret o, magnet everybody
say my margaret o, spicy pass maggie
say my margaret o, get magnitude and she sabi o
say my margaret o, get madness for body o
say my margaret o
say my margaret o
say my margaret o
say my margaret o
[post_chorus]
maggie, baby o, maggie, maggie, baby o
ah margarеt, baby o, maggie, maggie, baby o
say my margaret o
maggiе, baby o, maggie, maggie, baby o
say my margaret o
ah margaret, baby o, maggie, maggie, baby o
maggie, baby o, maggie, maggie, baby o
ah margaret, baby o, maggie, maggie, baby o
maggie, baby o, maggie, maggie, baby o
ah margaret, baby o, maggie, maggie, baby o
[post_chorus]
say my margaret o
say my margaret o
say my margaret o
say my margaret o
[verse 2]
estolobo
only my margaret wey go cover my magazine
estolobo
only my margaret wey go chop my mega chicken
estolobo
estolobo, ogologo something wey you carry, eh
lepa no go gawu o, only orobo wey go fit to estolobo, eh
[pre_chorus]
and you get something wey everybody dey find
and you get body wey only jesus go fit to design
if you play my politics, i fit gree say obasanjo fine o
oh girl na magnet, i believe say dey for your behind o
[chorus]
say my margaret o, magnet everybody
say my margaret o, spicy pass maggie
say my margaret o, get magnitude and she sabi o
say my margaret o, get madness for body o
maggie, baby o, maggie, maggie, baby o
ah margaret baby o, maggi maggie baby o
say my margaret o
maggie, baby o, maggie, maggie, baby o
say my margaret o
ah margaret, baby o, maggie, maggie, baby o
[post_chorus]
and i no go gree o for your ojoro, baby
say my margaret o, say my margaret o
and i no mind lost as i dey follow follow, baby
say my margaret o
كلمات أغنية عشوائية
- siniestro total - bésame, soy gallego كلمات الأغنية
- kevin krauter - toss up كلمات الأغنية
- la arrolladora banda el limón - llamada de mi ex كلمات الأغنية
- jorge ben jor - a cegonha me deixou em madureira كلمات الأغنية
- kill bill & rav - cult كلمات الأغنية
- jon bryant - the weekend كلمات الأغنية
- madi diaz - dancing in the dark كلمات الأغنية
- distracted - illicit كلمات الأغنية
- sharkiejedi & pu$ykiller - газ в пол (gas v pol) كلمات الأغنية
- darren hayes - truly madly deeply كلمات الأغنية