
majeeed - stop nonsense كلمات أغنية
[intro]
na money dey stop nonsense
eeyaaahh
majeeedy baby
you wan yang gbedu
[verse 1]
i ready for enjoyment
omo me i no like suffer oh
if i just get small bar oh
na to order what ever
na money be my only friend
omo me i no get lover oh
if i just get small bar oh
na to order what ever
[chorus]
tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
na money stop nonsense
money money money money money money
na money stop nonsеnse
tell me wеtin dey stop nonsense ooh oh oh
na money stop nonsense
money money money money money money
na money stop nonsense
[bridge]
set awon top boys
gawu o, gawu o, gawu o
[verse 2]
so if you get the money
spend the money gan
jaiye ori e lo
top boy no dey dull
people wey get this money
balling dey for their body
24/7 no dulling
aiye ka ye
[pre_chorus]
i ready for enjoyment
omo me i no like suffer oh
if i just get small bar oh
na to order what ever
na money be my only friend
omo me i no get lover oh
if i just get small bar oh
na to order what ever
[chorus]
tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
na money stop nonsense
money money money money money money
na money stop nonsense
only money oh
omo only money oh
money money money money money money
na money stop nonsense
when you taste money
you go know say money too sweet
كلمات أغنية عشوائية
- haranczykov - mcqueen17 كلمات أغنية
- evrint bless - motel كلمات أغنية
- the modern lovers - foggy notion (live) كلمات أغنية
- echo park (germany) - what is your name? كلمات أغنية
- simia - moins seul sans eux كلمات أغنية
- crimsons red - stay quiet كلمات أغنية
- kae (karim selam) - the void كلمات أغنية
- eiia - go/no كلمات أغنية
- fraen - mrs universe كلمات أغنية
- francesco guccini - chacarera del cincuenta y cinco كلمات أغنية