magnito - genevieve كلمات الأغنية
its tspice beats
fresh out!!!
waymee
magnito (it’s tension gang)
i need a girlfriend just like genevieve
just like genevieve
i need a girl to give my heart
i need a girlfriend just like genevieve
just like genevieve
i need a girlfriend just like genevieve
just like genevieve
i need a girl to give my heart
her person to me dey unique
on the other hand she come be friends with rita dominic
if i wan drink garri i dey garnish am with some milik
if i wan be governor i wan be peter odili (fresh out)
genevieve oh i’ll wait cause even if i
don’t really know you i’ll wait for the moment
because she move comot from lekki
wannan yan mata gari na wayo allah serki
i kaikai de di ni ke so bayen de so dey barki
nwani ya kop sa a nan izamu ka she banki
genevieve oh i’ll wait cause even if i
don’t really know you i’ll wait for the moment
i need a girlfriend just like genevieve
just like genevieve
i need a girl to give my heart
i need a girlfriend just like genevieve
just like genevieve
i need a girlfriend just like genevieve
just like genevieve
i need a girl to give my heart
she be bottom power she be actress
she fit come here come dey form power
the only girl wey fit enter here begin para
you go notice say no be offa dey begin kwara (life)
oh ogonu feli feli girl oginidi baby give me good love o ehh oginidi
henn she no dey follow me on insta
jizel am the best on twister
had a dream that we meet and i kissed her
kiss sotey i come dey get blister (but why)
genevieve oh i’ll wait cause even if i
don’t really know you i’ll wait for the moment
i need a girlfriend just like genevieve
just like genevieve
i need a girl to give my heart
i need a girlfriend just like genevieve
just like genevieve
i need a girlfriend just like genevieve
just like genevieve
i need a girl to give my heart
i need a guy just like joey zaza
oh so that him if they ask for your aza
this na person wey fit buy you house build you plaza
she go fall in love you go think say na joey jazz her
i need a guy just like davido
ina gani kamam tana so wan nan assurance
nka ba ta kudi sa ta converti in dollars
kasan ni da t_spice kaga mune ballers
genevieve o genevieve o
she be bottom power she be actress she if come here dey form power
the only girl wey fit enter here begin para
you go notice say no be offa dey begin kwara
genevieve o
كلمات أغنية عشوائية
- evillaire - iknow flexx كلمات الأغنية
- esquife - cuspe da eternidade كلمات الأغنية
- piqued jacks - aria كلمات الأغنية
- adeline toniutti - soulever la terre كلمات الأغنية
- lil kourtney - slayin' the game كلمات الأغنية
- scumma do mar - x maria violenza كلمات الأغنية
- privatefuneral - trailer park كلمات الأغنية
- punktergeist - mambo bkn كلمات الأغنية
- d-block europe - not all heroes wear capes كلمات الأغنية
- jay munly - there is no road home according to wikipedia كلمات الأغنية