
magnito feat. patoranking - as i get money ehn كلمات أغنية
as i get money ehn
i con start to enjoy
i open my company all my village people na him i employ
everybody wey know me before con dey call me oga bon boy
i marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy
as i get money ehn
i sign big footballer
i sign mickel obi
i no ask am how much
i paid him in dollars
there is nothing money cannot do i made merci goalkeeper for gunners
if i write exam i no dey border again
i don’t care if i come last
as i get money ehn
i call my landlord
i tell am to tell me the cost of him properties just in one word
my broda panto
as i get my own money i begin to diet
i want to become the next mertusela
am not ready to die yet
a hundred and fifty years is not too much and that is my target
raba eh raba raba eh
as i get money ehn
i start to import
all the ugly girls wey dey lekki phase one i start to export
كلمات أغنية عشوائية
- yolo rhymes - kjc anthem, pt. 1 كلمات أغنية
- jo compadre - careful with careful كلمات أغنية
- kuna - only want u كلمات أغنية
- sabrina napoleone - il business dei primati كلمات أغنية
- shefita - שפיטה - pink كلمات أغنية
- key controversy - i don't wanna stop كلمات أغنية
- yeitsmebby - sorry كلمات أغنية
- rahim the moonlight - don't cry كلمات أغنية
- chaps & luj - buvette tape (vol. 4) كلمات أغنية
- tiyoto - kein gutes gefühl كلمات أغنية