
magixx - with you كلمات أغنية
cannot deny baby girl, sey we fight and we argue
but you the one for me
you know sey you shine like the sun, girl your somebody special
with you i live my dreams
take me to the port
cause i’m lost in your wave
only when we f_ck
me i don’t feel a pain
if you no fit light up the room
then i will
cause i wanna lay next to you when i wake
your looking so fine
your body like a dynamite
your inspire my moody
my friends them say, i’m foolish
you know that look in your eye
you know it don’t lie
no be sey them do mе
your love e dan confuse mе
with you i’m okay
okay okay, all day and all night
when you dey by my side
with you i’m okay
okay okay, all day and all night
when you dey by my side
with you i’m okay
me i’m gonna sing to you every day
tell them, wey dey doubt us
make them dey play
give you every likkle thing that you fancy
even if na my house rent or my car key
my baby she a baddie
n0body badder
baby for your case
i turny bouncer
them want to underrate
who be their father
you know sey me i fit die on top your matter girl
na you i need ooo
girl put your eyes on me oo
my baby your my fantasy
this kind love, me i never see yeah eh eh
your looking so fine
your body like a dynamite
your inspire my moody
my friends them say, i’m foolish
you know that look in your eye
you know it don’t lie
no be sey them do me
your love e dan confuse me
with you i’m okay
okay okay, all day and all night
when you dey by my side
with you i’m okay
okay okay, all day and all night
when you dey by my side
with you i’m okay
your looking so fine
your body like a dynamite
your inspire my moody
my friends them say, i’m foolish
you know that look in your eye
you know it don’t lie
no be sey them do me
your love e dan confuse me
كلمات أغنية عشوائية
- vasthevalid - the trip كلمات أغنية
- hydrodynamiks - the storm كلمات أغنية
- tool - 7empest كلمات أغنية
- selina mour - more than friends كلمات أغنية
- scl project - setsugetsuka كلمات أغنية
- soto asa - dalinda (remix) كلمات أغنية
- q$ jiggy - john cena كلمات أغنية
- skits vicious - nightmares كلمات أغنية
- russian doll (natali van) - королева трэпа كلمات أغنية
- barros - a diferença كلمات أغنية