
magixx - 4 days كلمات أغنية
i just dey look your face
and i no fit to understand
how you makey my heart e race
body dey sweet me
jedi jedi for waist
and i no fit to concentrate no
and if you play me sef i no mind o
as long as we dey
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informatе
i been loving you for days
fala fala
i be moving to your salsa
para para
na your body make me calm down
abеna please comply
i want to ease your mind
omo ologo ye ma gbala
i go make you sing hosanna
give you attention
like a soldier man
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informate
i been loving you for days
كلمات أغنية عشوائية
- sxcøttie - take it out on me كلمات أغنية
- lord szop - niewolnik كلمات أغنية
- the improvement movement - bill كلمات أغنية
- phlame - excelsior كلمات أغنية
- hotel rimini - jubel trubel eitelkeit كلمات أغنية
- dtay59 - bang, bang baby! كلمات أغنية
- urrego music - no metes cabra كلمات أغنية
- patrick wilson & kelli o'hara - almost like being in love كلمات أغنية
- sammy rash - summer in july كلمات أغنية
- solnigredo - люцидный сон (lucid dream) كلمات أغنية