
macjreyz - crooze كلمات أغنية
i dey catch cruise i dey alright
roll my j and i catch flight
dey my dey and i no mind
this kind feeling say e sweet die
chaiii
so i kiss on my j
to light up my day
as a jigga don wake
e be time to dey bake
i get many things for mind to offload
many many things i can not control
e dey burn inside like say na petrol
i seen a lot on the internet o but i no
fii vex o
oga dealer man gimme weytin go heal a man
country go hard but yunno we go harder than
adamant for the paper we are adamant
taking over just so you know we are dominant
tiny eyes e no mean e no dey see road
opolo eyes no mean say you dey see road
e still dey sup vice versa
na truth be the matter
4 the ground wey we gather
high like we climb ladder
i dey catch cruise i dey alright
roll my j and i catch flight
dey my dey and i no mind
this kind feeling say e sweet die
chaiii
so i kiss on my j
to light up my day
as a jigga don wake
e be time to dey bake
one shot of p_rnstar martini
no abi two three
jeki ojumi leri
i see a lot of omo shekpeteri
wey my sha make i sharply crush am
pour am for the backwoods
or inside rizzla
make e gbemi de be
make i sharply feel am
oju eje if i catch caesar
i go cease am
i’m in love with this claro
i’m in love with the body
when i light up in my room
e dey make me dey gbe bodi
coz yunno we love strain
that is brand new
make we feel am for body
i dey catch cruise i dey alright
roll my j and i catch flight
dey my dey and i no mind
this kind feeling say e sweet die
chaiii
so i kiss on my j
to light up my day
as a jigga don wake
e be time to dey bake
كلمات أغنية عشوائية
- aviões do forró - botar para balançar كلمات أغنية
- mc ac - versos de oração كلمات أغنية
- grave digger - lonely the innocent dies كلمات أغنية
- luiz gonzaga - não bate nele كلمات أغنية
- autoramas - muito mais كلمات أغنية
- lionel richie - i'm in love كلمات أغنية
- rokugen alice - perfect eden كلمات أغنية
- unha pintada - o remédio é beber كلمات أغنية
- emily loizeau - sister كلمات أغنية
- forgotten boys - sempre em paz كلمات أغنية