mac swiz - distance lyrics
sometimes a n-gg- for just calm down and get the f–k out
.like really
yo cowboy. drop this shih
these n-gg-rs like tattoos on my skin they can’t move on me
your time running out tic toc
all you do is talk
thick tall talker
like a tick on my skin blood sucker
p-ssing the vybe to the generations tiki taka
see i see many things wey make i cry
i been through a lot of shih
brother man i no go lie
sometimes i wanna deny
that i need sombro i fit to rely
i guess my pride dey multiply
arh
cos all of these n-gg-rs them dey watch on me
wan make i trip, but i no go fall like tripoli
cos i be the one i be the one and only
these n-gg-rs blind them no dey see what i dey see
little drops of haters make a mighty swizy
but i never worry cos baba god, na ein dey give me glory
all the n-gg-rs i offend man sorry
i couldn’t keep you in my story
please forgive me
lot of people talk
them dey knock around the clock
man i shock
i dey unlock
dem dey block
if you vex eat a cork
i need a spoon them dey give me fork
dem be dey mock
dem be the sheep i be the flock
uh
dem go talk
buh i no go hear
.hook
distance, man i need peace
man i need distance, man i need peace
man i neeed distance ,man i need peace
man i need distance ,man i need peace
i need peace ,i need peace, i need peace
like its gone crazy i get down on my knee
man i need distance ,man i need peace
man i need distance man i need peace
man i need distance, man i need distaaaance
distance like get down don’t get back on me
man i need distance, man i need peace
man i need distance, man i need peace
i need peace, i need peace
i need peace, i need peace
like its going down on me like i get down on my knee
man i need distance, man i need peace
man i need distance, man i need peace
sometimes i wanna deny, sometimes i wanna deny
yh yhhhh
i need peace, i need peace
yo cowboy man i need peace
like its going down i need peace
drop the vybe for me brother man please ah
drop it
yh these n-gg-rs they messing up
now if your eye open aa they talk say like you switching up
the fact is you are slowing down don’t mean that am switching up
life is a race but only problem is..
everybody’s got their own finish line
كلمات أغنية عشوائية
- shakin stevens - spirit of woodstock lyrics
- sarina paris - you are my valentine lyrics
- juvenile - gutta shit lyrics
- wester - again i've written tragedy lyrics
- welcome to florida - inside my mind this time lyrics
- satanic surfers - one by one lyrics
- seymour glass - chemicals lyrics
- secret sphere - queen among rats lyrics
- seven system - overwhelmed lyrics
- seven witches - xiled to infinity and one lyrics