
m and k - together as one كلمات أغنية
together as one
[vs:]
the first time wey i saw you the main truth be say you
shine into my eyes all through like the brightest light
in the darkest night in you i notice good life
(linda me don ready yo)
me don bam up this moment wan take on you this moment
without no doubt within me which means you must believe me
me don dey prepare since then to love you till the end
(linda me don ready yo)
to keep you with me forever
[ch:]
(together as one)
i don make up my mind make we dey in love for once
(together as one)
to do wetin me and you were born to always do
(together as one)
i wan take you to places wey you never go before
(together as one)
i nor go lie to you just wanna re–ssure you
i get future plans for us i love your body features
all at onces for sure
[br:]
make you forget fake men wey you dey meet for bas-m-nt
wey dey buy you fake drink wey dey give you heart break
without no single break but you really need a break
just for me and you to benefit and breakeven
repeat [ch:(x2)]
repeat [br:]
repeat [ch:] till fade
كلمات أغنية عشوائية
- yung gaby - keep ya safe كلمات أغنية
- ai3m$ - racks freestyle كلمات أغنية
- plohoyparen - капкан (trap) [alternative version] كلمات أغنية
- ingebjørg bratland - stål كلمات أغنية
- san mei - hard to face كلمات أغنية
- the velvet underground - new age [the complete matrix tapes] كلمات أغنية
- the beatles - a day in the life (love version) كلمات أغنية
- tiffany day - i'm alive كلمات أغنية
- bayview. - the three me's كلمات أغنية
- andra respati - karma cinta كلمات أغنية