
m and k - something about you كلمات أغنية
m & k
something about you
[vamp:]
oh ohh (oh ohh)
e yeah
oh ohh (oh ohh)
eh uhu
[verse 1:]
anytime wey i see you your body na just my hook
i don’t know what to do my eyes dey always dey on you
burn wetin me i dey go through (burn wetin i dey p-ss through)
i nor fit give you any yards just because of the way you are
we nor too know each other african babe nor send flowers
me i wan voice louder to her (i wan voice louder to ram)
[chorus:]
(some thing about you)
always dey drive me crazy
i nor wan dey lazy
(some thing about you)
fit make me just wan strip
imagine say we dey kiss
[vamp:]
oh ohh (oh ohh)
e yeah
oh ohh (oh ohh)
eh uhu
[verse 2:]
i wan try my best to dey close i get nice smell from your clothes
they tell me say you like to roll weather wan make me go cold
believe it me i nor dey joke (believe it i nor dey play)
your stature number one in town even your voice na lovely sound
i know for sure you get high rank who wan challenge me mr van
nothing me i fit do am now (nothing i go fit do am now)
repeat [chorus:]
[interlude:]
(i,i) i know you dey so special so
that is why i nor wan shout
(i nor go ever shout oh)
(i,i) i just wan figure things out oh
i know say you na star
(you be star for real yo)
repeat [chorus:] till fade
كلمات أغنية عشوائية
- えぬ (enu) - 想無 (omoinaki) كلمات أغنية
- solstice (usa) - transparent كلمات أغنية
- valdivia - el sol كلمات أغنية
- mk virgo - kawasaki كلمات أغنية
- house music united - yes we can كلمات أغنية
- kamazz - случайность (accident) كلمات أغنية
- edenbridge - the road to shangri-la كلمات أغنية
- soak - guts كلمات أغنية
- tifani sage - entitled كلمات أغنية
- вульф (vulf) - телопополам (body in half) كلمات أغنية