
m and k - situation (remix) كلمات أغنية
m & k
situation (remix)
[verse 1:]
(apparently as for me) i just dey on my own oh
(apparently as for me) i nor get interest ti_yo
for any body at all oh you dey come close to me
through different means though i nor think within me
why is it always me
[pre_chorus:]
(so many, many things) dey happen for this life oh
(so many, many things) don happen in the past oh
but anyhow you reason nam
[chorus:]
challenge (situation) deal with (situation)
tackle (situation) handle (situation)
drop off (situation) kick off (situation)
try some observation correction na good option
[verse 2:]
you know wetin you want oh worst case scenario
wey you don do to me just for you to enter me
because she wan taste me
[refrain:]
i should have seen it coming
i never felt it was so close to me
i should have seen it coming
i never felt it was so close to me
repeat [pre_chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
check the definition including prevention
you for find suggestion you fit get solution
repeat [chorus:] till fade
كلمات أغنية عشوائية
- kim chaeyeon (김채연) (triples) - we are the one كلمات أغنية
- cherryibeee - did me so rotten كلمات أغنية
- surely tempo - i can't remember كلمات أغنية
- boni faas - tik tok pon it كلمات أغنية
- antaghonist - smoke كلمات أغنية
- lil diabetes - turn up كلمات أغنية
- corey ryder - twisted كلمات أغنية
- oliver ttree - i'm walking away كلمات أغنية
- venus - amplifier كلمات أغنية
- horoshiyagni - кто твои друзья (who are your friends) كلمات أغنية