m and k - omoyewen too foam كلمات الأغنية
m & k
omoyewen too foam
[verse:]
she just buff your toasting because she like selecting
as she dey waste your own time she dey waste her own time
she dey house dey jolly and she nor need your thrillings
you nor come here for story and e nor even funny
listen to me homies wey knows me one thing you go hear from me
a beautiful woman is another man’s playing thing
as she con dey go through hard life just along the line
nothing to hide she con begin dey high she almost condemn her life
wetin cause that to her life? my fella’s me i nor dey lie
[chorus:]
(omoyewen too foam)
who get ears make them hear we knows it look so weird
(omoyewen too foam)
nor go take her anywhere nor dey gbadu her ways
now it’s time to be aware
(omoyewen too foam)
who get ears make them hear we knows it look so weird
(omoyewen too foam)
nor go take her anywhere nor dey gbadu her ways
now it’s time to be aware
[instrumental solo break:]
repeat [chorus:] till fade
كلمات أغنية عشوائية
- 2scratch - i will go كلمات الأغنية
- imminence - heaven shall burn كلمات الأغنية
- julia alexa - nothing left to lose كلمات الأغنية
- black pumas - more than a love song كلمات الأغنية
- callmeownslayer - fromblock كلمات الأغنية
- monnets - gravedad كلمات الأغنية
- olehan - запомни меня كلمات الأغنية
- to be gentle - matylda كلمات الأغنية
- víctor manuel - qué pena كلمات الأغنية
- luv muv - goth كلمات الأغنية