
m and k - none of us should step away كلمات أغنية
m & k
none of us should step away
[verse 1:]
we know we dey manage since and we don dey try fix up things
maintain this relationship hope you nor make up mind to leave
cuz open legs don full city you and me nor need panicking
i dey canpka yan with me no time for other ladies
[chorus:]
we nor go fit just troway
wetin we build all the way
we dey do planning always
none of us should step away
we nor go fit just troway
wetin we build all the way
we dey do planning always
none of us should step away
[verse 2:]
e just dey do me like say you don even forget say
me and you don come a long way e nor go dey easy to wave
many things wey you don do which i don’t even have a clue
think about where we dey come from we need to know how to prompt
repeat [chorus:]
[interlude:]
i prefer still dey with you
and learn to sort out things with you
why you still nor understand me
same bothering still inside of me
repeat [chorus:] till fade
كلمات أغنية عشوائية
- buck 65 - part 18 كلمات أغنية
- insane ian - summer time jam كلمات أغنية
- arlekin 40 000 - enterinlife كلمات أغنية
- a.v.d.i - waves كلمات أغنية
- captain ant - citty كلمات أغنية
- william black - don't look down (slippy remix) كلمات أغنية
- marie angelique - failin’ كلمات أغنية
- bad bunny & arcángel - la jumpa (mixed) كلمات أغنية
- [amatory] & neverlove - анестезия (anesthesia) كلمات أغنية
- big wreck - rye bread كلمات أغنية