
m and k - left or right كلمات أغنية
m & k
left or right
[verse 1:]
life dey complicated with males and famales
when e come to compliment and commitment
me don live with males me don live with females
e nor dey ever easy when it come to settlement
[pre-chorus:]
from left and right them just dey view (left or right)
through left and right them just dey see (left or right)
them nor dey even maintain them just dey complain
for inside this heavy rain na wetin them just dey gain
[chorus:]
your body say na left or right
when you dey go left e fit be say na right
your mind dey say na left or right
too much of thinking go fit cause confusing
your body say na left or right
when you dey go left e fit be say na right
your mind dey say na left or right
too much of thinking go fit cause confusing
[verse 2:]
they came into this world them alone with no one
them nor dey satisfy some day them go realise
repeat [pre-chorus:]
repeat [chorus:]
[inter:]
nor allow anyone else in between your thighs
once you and your guys know say una tight
repeat [chorus:]
[bridge:]
for both of them to finish up they gat to ignore
the people of the world for them to move forward
for both of them to finish up they gat to ignore
the people of the world for them to move forward
[hook:]
left and right (left or right)
left and right (left or right)
repeat [chorus:] till fade
كلمات أغنية عشوائية
- doll kill - sempre كلمات أغنية
- scary pockets - i will survive كلمات أغنية
- kelow latesha - hammer time كلمات أغنية
- jessie james decker - you’re still the one - live كلمات أغنية
- i panda - prigioniera كلمات أغنية
- black taboo - penses mon sale كلمات أغنية
- hermosas - marilia كلمات أغنية
- joven btz - clean كلمات أغنية
- insane clown posse - intro (the marvelous missing link: lost) كلمات أغنية
- diesel park west - sole survivor كلمات أغنية