m and k - jeje كلمات الأغنية
jeje
[vamp: kelvis]
jeje life na jeje
jeje ahh life na jeje
[verse 1: kelvis]
life your life by faith
because life nor get duplicate ah oh-ahh
baba god don crate you
e go always make you an update ah oh-ahh
anything you wish to be
my brother is not too late ah oh-ahh
go on your kness brothers and sisters
tell baba god wetin de ah oh-ahh
[chorus: kelvis]
e never too late brother (life na jeje)
e never too late sister (life na jeje)
take am easy brother (life na jeje)
take am easy sister (life na jeje)
e never too late brother (life na jeje)
e never too late sister (life na jeje)
take am easy brother (life na jeje)
take am easy sister (life na jeje)
[interlude: malvis]
make una nor dey rush life make una dey think twice
slowly slowly patiently slowly slowly gradually
take am easy no rushing life fee na jeje
my people life fee na jeje
make una nor dey rush life make una dey think twice
slowly slowly patiently slowly slowly gradually
take am easy no rushing life fee na jeje
my people life fee na jeje
[verse 2: malvis]
some people dey work so hard just to survive not to die
some of them believe in jah those wey nor believe in jah
and reason why jesus come die osamuyi ooh osaretin ooh
make una nor give up oh make una just stay focus oh
repeat [chorus:]
repeat [interlude:]
repeat [chorus:]
repeat [interlude:]
instrumental to fade out
كلمات أغنية عشوائية
- kud idijoti - ali nije to jos gotovo كلمات الأغنية
- karltheband - fearless كلمات الأغنية
- wwo - pół na pół (50/50) كلمات الأغنية
- alkbottle - tátowier mi كلمات الأغنية
- diomedes diaz - hoy me voy كلمات الأغنية
- joni mitchell/charles mingus - goodbye porkpie hat كلمات الأغنية
- heli simpson - there's always room for love كلمات الأغنية
- bad wolves - foe or friend كلمات الأغنية
- b dynasty - mirror كلمات الأغنية
- fostin - в долгий путь (17b) كلمات الأغنية