
m and k - in the eyes of god كلمات أغنية
m & k
in the eyes of god
[verse 1:]
you wey dey foam competetion you nor wan take correction
no suggestion from your option feeling good with their frustration
you nor send your country brothers you nor care for fellow sisters
watching them fighting each other position nor be forever
[refrain:]
(everyone deserve) that very life you are living
(everyone deserve) same food you are eating
(everyone deserve) that very life you are living
(everyone deserve) same food you are eating
[pre_chorus:]
why you nor still believe
good life na for you and me
why you dey so greedy
you think say life dey easy
[chorus:]
you and i dey equal in the eyes of god
you and i dey equal in the eyes of god
[verse 2:]
changes dey occur for some things weather sef na another thing
that will still continue changing forget all those your sneaking
humanbeing be like weather we nor wan help one another
we nor appreciate each other commoners still dey work harder
[bridge:]
(continue with stealing) you nor go remain for that sit
(up to you to believe me) me nor dey for stupid things
(continue with stealing) you nor go remain for that sit
(you get right nor to listen) me nor dey for stupid things
repeat [pre_chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
this world na for all of us
you alone nor go eat and talk
carry on with those bad stuffs
me i wonder when you go stop
repeat [chorus(x2):]
repeat [bridge:]
[instrumental:] to fade out
كلمات أغنية عشوائية
- deadlock - earthlings كلمات أغنية
- vanilla sky - future كلمات أغنية
- desperation band - until my breath runs dry كلمات أغنية
- derek webb - take to the world كلمات أغنية
- deric ruttan - that's how i wanna go out كلمات أغنية
- delgados - keep on rockin' كلمات أغنية
- dean martin - what would you do without me كلمات أغنية
- dean martin - (open up the door) let the good times in كلمات أغنية
- dean martin - in napoli كلمات أغنية
- destinity - neurotic illness كلمات أغنية