
m and k - first girl set my heart on fire كلمات أغنية
first girl set my heart on fire
[verse 1:]
wetin you want from me? after wetin you do to me
make you nor say any word me i beg you with god
i nor dey in the mood to hear any story from you
you do am deliberately you love am suddenly
[pre_chorus:]
wetin women see these days
for their mind them wan play game
women feel they can’t be trap
men just feel that na fact
[chorus:]
(first girl set my heart on fire)
when i nor expert am
(first girl set my heart on fire)
second girl don cool am
[verse 2:]
you think say you too smart i caught you rocking my best man
you forgot i’m good in maths when you know me and mark
your two phones con dey switch off during time when i dey off
na where you dey since then i hear the gist from eden
repeat [pre_chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
the wey you behave dey so childish
i just gat to vanish
you purposely do that rubbish
so e don finish
repeat [chorus(×2):] to fade
كلمات أغنية عشوائية
- quarterbacks - weekend كلمات أغنية
- hi-bias - everytime (radio remix) كلمات أغنية
- malcolm porterfield - nevertheless كلمات أغنية
- sentino - państwo w państwie كلمات أغنية
- les sages poètes de la rue - qu'est-ce qui fait marcher les sages ? كلمات أغنية
- su ha bu wa - bloom كلمات أغنية
- johannes oerding - reparier'n كلمات أغنية
- gob - can't get over you كلمات أغنية
- kmfdm - friede (remix) كلمات أغنية
- goyangi (®dropout stage) - line كلمات أغنية