m and k - dance كلمات الأغنية
dance
[tu: kevo]
i say shake am the way you can shake am (eh eh)
dance am the way you can shake am (eh eh)
papa mama come celebrate (eh eh)
uncle aunty come celebrate (eh eh)
brother sister come celebrate (eh eh)
come and do the bubble and bubble
shake am the way you can shake am (eh eh)
dance am the way you can shake am (eh eh)
papa mama come celebrate (eh eh)
uncle aunty come celebrate (eh eh)
brother sister come celebrate (eh eh)
come and do the bubble and bubble
[ch:(x2) mavo]
my african people as una dey listen to my music
i say dance oh (we say dance oh)
i say dance oh (we say dance oh)
[vs 1: mavo]
i nor sure say i go like to hear anybody
problems and stresses wey dey make them feel depress
papa uncle brother rock put your hands up in the air rock
[pr-ch: mavo]
am oh to my music cause we party just dey go on here
suddenly and surprisingly we dey do we grooving here
unexpectedly and quickly try to come around de yo
definitely yo anybody fit join us
just to feel the groove with us we need to know say
life e short as them say life e short as them say
[hk 1:]
i say dance oh (we say dance oh)
i say dance oh (we say dance oh)
repeat [c:(x1)]
[vs 2: mavo]
me know say every one of them get one or two
troubles and wahala’s wey them dey go through too
mama aunty sister shake wetin your mama gave you shake
repeat [pr-ch:]
repeat [ch:(x2)]
[hk 2:]
dance oh (dance oh)
dance oh (dance oh)
dance oh (dance oh)
dance oh (dance oh)
repeat [tu:]
repeat [ch:(x2)]
repeat [tu:] till fade
كلمات أغنية عشوائية
- lyrics bedwetters - read the كلمات الأغنية
- bedwetters - trapped between myself كلمات الأغنية
- bedwetters - so long nanny كلمات الأغنية
- behemoth - shemhamforash كلمات الأغنية
- nicole nordeman - you are my all in all كلمات الأغنية
- caroline reese - gone كلمات الأغنية
- pitty - me adora كلمات الأغنية
- mizuki nana - innocent starter كلمات الأغنية
- cc martini - dirty thoughts كلمات الأغنية
- department of eagles - no one does it like you كلمات الأغنية