lyta - stronger كلمات الأغنية
now i’m stronger
now i’m stronger
ever since when i dropped time
them talk this and dey talk that
and dem talk say na me worse pass
but me i no mind them
i no send them
i dey k!ll them with surprise
sundown to the sunrise
i know say we go dey alright (i know say we go dey alright)
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever rеduce
say na god run am for me
my mama dey pray for mе
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str_onng_eeerrr
now i am stronger
them be want make i fall out
make my battery, make e run down
no be everybody wey dey laugh normal
so i do my thing on my own terms
when the things tight, rich man go fly out
if you no get, omo you go suffer
wahala for poor man
everyday me i dey flex
and some people come dey vex
say me i don pay my dues
i no go ever reduce
say na god run am for me
my mama dey pray for me
so tell me what you want from me
no matter how many times i fall (huh huh huh)
i know that i will always stand ten times tall
i know, i know, i know, i know
what doesn’t k!ll you, make you stronger (iyeh iyeh iyeh)
now i am stronger
now i am stronger
now i am str_onng_eeerrr
now i am stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
now i’m stronger
كلمات أغنية عشوائية
- tropical panama - la fiera كلمات الأغنية
- lekhaina - colorindo a vida كلمات الأغنية
- twikipedia - understand كلمات الأغنية
- luvgrand - twilight كلمات الأغنية
- big time rush, snoop dogg - 12 days of christmas كلمات الأغنية
- mc carey - rinha de anão كلمات الأغنية
- lownee - turn it up كلمات الأغنية
- king gordy - come with me كلمات الأغنية
- cr1tter - trauma bonded كلمات الأغنية
- john cale - circus كلمات الأغنية