
luckymania - psycho كلمات أغنية
chorus:
girl the way u moving that thing on a low o
put me on a psycho
hope say u no mind if i be ajekpako
when u step inna the place all i see all i see
na my logo
your mama born u well and i go show good love wey dey succulent eh eh
verse1:
is alright omoge don’t go
am down for u t-ti lai no joke eh eh
anywhere u want we go shut down
girl na u me wan dey carry runtown
cuz am so down for ur matter
call u murderer cuz u make a man go down
don’t do that o
omoge malo l’era o
i go do u very well i go fight for u like undertaker o
verse2:
see the way that u visualize
girl u dey hypnotize
you be the one girl
wey dey girl other girls motivation nana
way u catwalk
girl you dey gimme gyration nana
girl u don need to l’era with ur soft body
p-ss me you love baby make we gum body
other girls dem sleeping
iwo soji
outro:
way u put it down
put it down
put it down
put it down
put me on a psycho
omoge let us take it down
loni psycho ah
girl you dey put me on a psycho ahn
put me on a psycho ahn
كلمات أغنية عشوائية
- mell - out flow كلمات أغنية
- dna tru lyricist - lightspeed chopper كلمات أغنية
- six feet under - psychosis كلمات أغنية
- zonj3 - extra كلمات أغنية
- caravan - pye's june thing كلمات أغنية
- villanos - yo te doy كلمات أغنية
- max b - champagne wishes كلمات أغنية
- luciano messenjah - sitting and watching كلمات أغنية
- cyz - ferve quando frevo كلمات أغنية
- kingston trio - bad man's blunder كلمات أغنية