
lordmoon - mixed signals كلمات أغنية
mad boy
if i can’t have you, everybody can
if i can’t have you, everybody can
when dem no dey craze abi
shey dey no dey mad
24/7 make am 8 i don change my mind
i been just dey run my mouth
don change my favorite ringtone
don change your contact name just so many times
the hate when i feel for you full of love
baby see wetin you cause can’t explain why
(magic)
yes i love you and you know
don tell you plenty times e no be talk again
now the ball sef dey your court
the price dey еxpensive if na peacе of mind
(peace of mind)
yes i love you and you know
don tell you plenty times e no be talk again
now the ball sef dey your court (court)
the price dey expensive if na peace of mind
girl e dey do me make i call but
i no get strength for your shakara
shey u want want me or make i waka
see i no get time for your mixed signals
who i offend, wetin i do
this thing called love no won reach my turn
i drown in my liquor no need life guard
see i no get time for your mixed signals (magic)
girl e dey do me make i call but
i no get strength for your shakara
shey u want want me or make i waka
see i no get time for your mixed signals
who i offend, wetin i do
this thing called love no won reach my turn
i drown in my liquor no need life guard
see i no get time for your mixed signals
baby see wetin you cause can’t explain why
(magic)
yes i love you and you know
don tell you plenty times e no be talk again
now the ball sef dey your court (your court)
the price dey expensive if na peace of mind
(peace of mind)
yes i love you and you know
don tell you plenty times e no be talk again
now the ball sef dey your court (your court)
the price dey expensive if na peace of mind
girl e dey do me make i call but
i no get strength for your shakara
shey u want want me or make i waka
see i no get time for your mixed signals
who i offend, wetin i do
this thing called love no won reach my turn
i drown in my liquor no need life guard
see i no get time for your mixed signals
(magic)
girl e dey do me make i call but
i no get strength for your shakara
shey u want want me or make i waka
see i no get time for your mixed signals
who i offend, wetin i do
this thing called love no won reach my turn
i drown in my liquor no need life guard
see i no get time for your mixed signals
if i can’t have you, everybody can
when dem no dey craze abi
shey dey no dey mad
كلمات أغنية عشوائية
- painb5y - marked كلمات أغنية
- lovefre - max كلمات أغنية
- bruda & braca - nikad ne dovodi me u pitanje كلمات أغنية
- zekhso - billets avec des pièces كلمات أغنية
- chupa 12 - зима (winter) كلمات أغنية
- suomen talvisota 1939–1940 - kekkonen-rock كلمات أغنية
- guyguy - גיאגיא - od lo met - עוד לא מת كلمات أغنية
- the acacia strain - pillar of salt كلمات أغنية
- chico & tripsy - eu não tenho culpa كلمات أغنية
- eskimo (ma) - potential for destruction كلمات أغنية