
lordmoon - i no know كلمات أغنية
(intro)
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
i no know
yh
let go
(verse)
you sure say your h_llo no be typo
hope you know say messages get delete
i help you shout mayday, mayday i repeat (ehen)
hmmm
hmmm
normally if i no be your spec
even me sef me i no be my own spec
girl no hard feelings you no need to force yourself
cos na cry i go cry
wipe my tears last last
(bridge)
i swear say i must have done something right
abi shey na grace never in my life
who go ever think i go find person
wey fine get brain and go love me die
i swear say i must have done something right
abi shey na grace never in my life
who go ever think i go find person
wey fine get brain and go love me die
(baby no give false hope for here)
(chorus)
whether na dnd or na offline mode
you dey always come through when i dey my lowest
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
i no know
everything i need everything i want
give me premium gist
no know say i want
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
i no know
whether na dnd or na offline mode
you dey always come through when i dey my lowest
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
i no know
everything i need everything i want
give me premium gist
no know say i want
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
normally if i no be your spec
even me sef me i no be my own spec
girl no hard feelings you no need to force yourself
cos na cry i go cry
wipe my tears last last
(bridge)
i swear say i must have done something right
abi shey na grace never in my life
who go ever think i go find person
wey fine get brain and go love me die
i swear say i must have done something right
abi shey na grace never in my life
who go ever think i go find person
wey fine get brain and go love me die
baby no give false hope for here
(chorus)
whether na dnd or na offline mode
you dey always come through when i dey my lowest
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
i no know
everything i need everything i want
give me premium gist
no know say i want
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
i no know
whether na dnd or na offline mode
you dey always come through when i dey my lowest
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
i no know
everything i need everything i want
give me premium gist
no know say i want
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
i no know
(outro)
everything i need everything i want
give me premium gist
no know say i want
na wetin i do to deserve your love
girl i no know
i no know
كلمات أغنية عشوائية
- roy english - hotel pools (badhabit remix) كلمات أغنية
- feutrance - a3 كلمات أغنية
- spadez - outta them clothes كلمات أغنية
- ineta rudzīte - ābele un vējš كلمات أغنية
- dawa x brisk timos - qliphoth كلمات أغنية
- m. brownie - fe كلمات أغنية
- invalid dk - psycho كلمات أغنية
- joan shelley - no more shelter كلمات أغنية
- pulses. - sublimely magnificent jecht shot mark iv كلمات أغنية
- fred been stoned - time has come كلمات أغنية