
lordmoon - first love كلمات أغنية
young og on the beat
i know wetin your likes be and your dislikes
i know you like beans and prefer rice
i dey put my bread inside tea you no dey shout
with mayonnaise and the likes
back then you no dey para ra ra ra ra
birthday party
i just need 200 card recharge
call you midnight, call till you fall asleep
paloma diego for a party
take me back to the time when
i call you and text you and tell you
make you no call me back
cos na my mama get this line
all this memories wey we don make
the day wen you call mе dear
i swear girl i just no fit sleep
wetin bе one milli for my bank acccount
i had the same feeling first time i fell in love
with my first love (first love)
no go forget you, get you
your rent for my heart no dey ever due (ever due)
wish you happiness in all that you do
you’re my first love, always been my first love
take me back to the time when
i call you and text you and tell you
make you no call me back
cos na my mama get this line
all this memories wey we don make
the day wen you call me dear
i swear girl i just no fit sleep
wetin be one milli for my bank acccount
i had the same feeling first time i fell in love
with my first love (first love)
no go forget you, get you
your rent for my heart no dey ever due (ever due)
wish you happiness in all that you do
you’re my first love, always been my first love
كلمات أغنية عشوائية
- nena - club der leisen كلمات أغنية
- waka flocka flame & slim dunkin - flex كلمات أغنية
- indoor creature - ode to boone كلمات أغنية
- baco exu do blues - senhor do bonfim كلمات أغنية
- lexii alijai - whatever you need (remix) كلمات أغنية
- nonioceleste - landes aux esprit frappés (extrait) كلمات أغنية
- kyle farrelly - self center person كلمات أغنية
- avora records - 23:00 كلمات أغنية
- thomas harvey - clouds my mind كلمات أغنية
- kalioen - teeth كلمات أغنية