
lordeyang, damo k - forgive me كلمات أغنية
[intro: lordeyang, damo k]
mmmm
oo_ooo
yeyeyeye yeah (oo_oo_oo_oo)
lololo orlo
ooo_ooo
yeah_ah yeah_ah ah
i
[chorus: lordeyang]
mhmm_mhmm eh
family forgive me o
you been love me before but now you do not anymore make you forgive me oh
see i don leave road wey una show me i no willingly o
you been love me before but now you do not anymore make you
say, ai
[verse 1: lordeyang]
me na learner, me na a woe betide you
if you do me funny i go michael tyson
’cause time when i shine, i nor go shiney likely
my jiggy no be joke, i’m heat and cold
whiney me, whiney me, ah!
i love who show me love and music and love
no whiney me
whiney me
[post_chorus]
i’m in my comfort zone
shey na god protect my soul?
if i call you and i fall
shey na god protect my soul?
holy ghost come and take control
of my body oh, and my soul
when i dey move i no get control
when i dey move i no get control
[verse 2: damo k]
ee_yo_oh_oh ah!
family, forgive me
if you love me before but now you do not anymore, make you forgive me
i never dey for comfort zone
for the journey, make i no miss road
if you love me before but now you do not anymore, forgive me
human beings are not perfect, you know
a lot of things was said in your absence, you know
and i thank god i’m still present, you know
had to do what i had to do
i dey face challenges too
my girl wan buy inches too
no be say i reason you
still on still i still got you
(still on still i still got you)
[chorus: lordeyang]
i’m in my comfort zone
shey na god protect my soul?
if i call you and i fall
shey na god protect my soul?
holy ghost come and take control
of my body oh, and my soul
when i dey move i no get control
when i dey move i no get control
[outro: lordeyang, damo k]
(ayyyyyy, family, forgive me…)
baby oh (…say if you love me but now you do not anymore)
baby, that’s cool_ooh_ah
ikenga, ikenga, ikenga_ah_ah ahh_ah_ah_ah_ah
(ah)
كلمات أغنية عشوائية
- sourmouth - my dank كلمات أغنية
- julia weldon - careful in the dark كلمات أغنية
- twisted insane - top ramen كلمات أغنية
- vanessa bling - na give you bun كلمات أغنية
- ajman - ey كلمات أغنية
- money boy - das life go-ed on كلمات أغنية
- skippa da flippa - who want it كلمات أغنية
- hannah kerr - i stand here كلمات أغنية
- jun. k - 우리집 (my house) كلمات أغنية
- lirika inverza - el futuro es mío كلمات أغنية