lollybwoy - don't blame me كلمات الأغنية
intro:
lollybwoy oh (chucker)
girl your body bad
girl i love you die
i wouldn’t mind to be the game
if you’ll hold the pad
oh uhhh
verse 1:
girl your body bad (eh)
girl i love you die
i wouldn’t mind to be the game
if you’ll hold the pad
girl ah,no be lie
yeah i no disguise
you be the only one girl
wey go dey my mind
girl i am sorry that i hurt you
and i love you and i want you
but i wouldn’t try deny
cuz you caught me while in action
yeah i really know i messed up
nah only love matter
i am sorry i am sorry
so i definitely make up oh
chorus:
don’t blame me, girl
don’t biame meee
cuz i blame myself already
and i dunno how to face you girl
how to face you girl
don’t blame me, girl
don’t biame me
cuz i blame myself already
and i dunno how to face you girl
how to face you girl
bridge:
eh girl i’m loosing control oh oh
never letting you go oh oh oh oh
oh my girl just keep on telling me
i’m loving you
verse 2:
dance for me
dance for me
maybe you use jazz on me
abena baby, abeg gimme one chance honey
e no go happen again
girl i swear on me
jo mafè elomii
trust me!!!!
if i lie make i bend
pour me water for my head
do me daba daba here
till you’re satisfied
slap me make my head correct
tell me make i no forget
and again i have fall in love with you
girl i love you kpa
girl i no dey cap
you be that only one girl
wey go dey my heart
wey go dey my heart
(wey go dey my heart)
girl i am sorry that i hurt you
and i love you and i want you
i wouldn’t try deny
cuz you caught me while in action
yeah i really know i messed up
nah only love matter
i am sorry i am sorry
i will definitely make up oh
outro:
don’t blame me eeee
woooo
don’t blame me eeee
wooo
i love my baby oh uhh dah
كلمات أغنية عشوائية
- rachel tucker - the wizard and i كلمات الأغنية
- satoshi & irina rimes - bate, vântule كلمات الأغنية
- sdst - invazia كلمات الأغنية
- lp giobbi - take my hand (mixed) كلمات الأغنية
- boba karanović - uspjela sam da prebolim كلمات الأغنية
- measora & mynokraxx - джампстайл 3 (jumpstyle 3) كلمات الأغنية
- daddy lumba - dangerous كلمات الأغنية
- swirf - flxxdup كلمات الأغنية
- veks - visitors كلمات الأغنية
- ynkeumalice - eumalice tentacion كلمات الأغنية