
lojay - suru كلمات أغنية
[verse]
galore galore
kasamase galore
alujo dey my melody
na why dem show me love
puro puro
padi wan gan puro
dey form like say den innocent
i no say all na work
[pre_chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd
[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru
[verse]
i get many things way i dey face
e no dey show for face
i get many things wey i dey face
problem full my head like head of state
e no dey show for face
i get many things wey i dey chase
[pre_chorus]
oro owo lan so
kasala f’elomi
and if i lost
make you no para for me ooo
my phone on dnd
[chorus]
ajo ma ri ra
ni suru
all eyes on me like interpolice
ni suru
ka male ri ra
ni suru
ajo ma padera wa
ni suru
كلمات أغنية عشوائية
- keanu silva, younotus & sam gray - say hello كلمات أغنية
- james indigo - dick print كلمات أغنية
- marra y les practicantes - uruguay (remix) كلمات أغنية
- tommee profitt, tauren wells & svrcina - o holy night كلمات أغنية
- sevi rin - opiat كلمات أغنية
- ontopic - sexy fireflies كلمات أغنية
- shawn storm - million a day كلمات أغنية
- jwldms - now i'm here كلمات أغنية
- rook monroe - honey كلمات أغنية
- fabiø guerra - turn it up كلمات أغنية