
lizzie noir - spell on me كلمات أغنية
Loading...
hin say na him be soldier
sey i no fit run to another
sey hin go kpaii for my matter
hin sey na me dey scatter hin dada
no excuses na my phone you scatter
or na my heart you shatter
bobo free me don’t talk to me
is this loving could you please explain to me
is like you shoot me catapult
my heady strongi coconut
i think about you all night long
and it’s so wrong pain is too much
you put a spell on me
love con be my enemy
sometimes i no fit breathe
cos you put a spell on me
what have i done with myself
behaving like i’m under a spell
sey na this kind life wey i con dey live
how did i get here i no fit believe
be like i dey walk through fire fire
me i don dey tire tire
كلمات أغنية عشوائية
- john entwistle - bogeyman كلمات أغنية
- mc lars - the seance at harpers ferry كلمات أغنية
- say anything - the last great punk rock song كلمات أغنية
- say anything - the ocean liner incident كلمات أغنية
- patrick park - past poisons كلمات أغنية
- say anything - walk through hell كلمات أغنية
- john entwistle - i believe in everything كلمات أغنية
- say anything - where the hurt is كلمات أغنية
- say anything - you help them كلمات أغنية
- mc lars - make way for ducklings كلمات أغنية