
livet - ewo كلمات أغنية
verse 1
you ask for one, i made it two
you made me do the things i no dey do
wetin wey you talk wey i no do
but you choose to leave me for another dude
now i dey tell your friends
hook
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she leave me follow another person wey get benz
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she don leave mе alone
i don pack my load the go
chorus
go home ooooo
i will havе trampled upon other girls to be with you my baby oooo
go home ooooo
trampled upon other girls to be with you my baby oooo
verse 2
wetin i do
why the balablue
since you no gree tell me
how i go know my lapses
oh baby
chidima the ask me kibahiba
but i told her you left me
hook
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she leave me follow another person wey get benz
ewo
if you help me see ego
make you tell am i don go
since she don leave me alone
i don pack my load the go
chorus
go home ooooo
i will have trampled upon other girls to be with you my baby oooo
go home ooooo
trampled upon other girls to be with you my baby oooo
كلمات أغنية عشوائية
- ashli willow - prom كلمات أغنية
- diana gordon - lady (the trouble with wynter version) كلمات أغنية
- تامر حسني - teaarafy - تعرفي - tamer hosny كلمات أغنية
- jakprogresso - dagon كلمات أغنية
- super extra bonus party - softly كلمات أغنية
- breeze2dope - bullet bill كلمات أغنية
- wuuvian - missing twothousand and thirteen كلمات أغنية
- damian drăghici - hai, catrină! كلمات أغنية
- lonelovee - kira 2 كلمات أغنية
- kat cardoso - gogo كلمات أغنية