
limoblaze - desire pt. 2 (feat. caleb gordon) كلمات أغنية
ahn ahnnnnn
ahnn ahnnn
limoblaze ayyyyyyyyyy!
[verse 1: limoblaze]
na you dey give me energy
and ifè rẹ ó pe méjì
cause na your love be remedy
e don cause fear for my body
you want in my parol
24/7 ni patrol
walahii
i dey ball o
ọmọ wàhálà ó ti dó pin
and all the people wey dey tell me no
e get a likkle thing wey dem no know
your grace e go end discussion oh no no no no my god
[pre_chorus: limoblaze]
your command
i no go move till you command
me i go dey where you command
but i go run if you command o
[chorus: limoblaze]
ehhhhhhh
na for calvary you cover me
ehhhh
in my highs and lows you dey for me
you be my desire
na you dey fuеl my fire
january till decembеr
na you be my sustainer
go!
zo di do di do do do di da zo di
zo di do di do do do di da zo di
zo di do di do do do di da zo di
zo di do di do do do di da zo di
[verse 2: caleb gordon]
messiah my desire
when i look to you
ain’t n0body higher
you going to [?]
when they want me tired
i take the route as long as you the driver
yeah
tell me who i is, no one above
i’m staying this [?]
down in the mud
’till you brought me to light
threw me your love
i need that running it back is never enough
i need that without you im not enough
i need that when i fall you pick me up
i need that unconditional (that)
that traditional (that)
i need more i need more of your love
[chorus: limoblaze]
ehhhhhhh
na for calvary you cover me
ehhhh
in my highs and lows you dey for me
you be my desire
na you dey fuel my fire
january till december
na you be my sustainer
go! [?]
zo di do di do do do di da zo di (?)
zo di do di do do do di da zo di (?)
zo di do di do do do di da zo di (oh no no no no no no no)
zo di do di do do do di da zo_
ehhhhhhh
na for calvary you cover me
ehhhh
in my highs and lows you dey for me
you be my desire
na you dey fuel my fire
january till december
na you be my sustainer
كلمات أغنية عشوائية
- richard thompson - mind your own business كلمات أغنية
- richard thompson - a blind step away كلمات أغنية
- richard thompson - loch lomond كلمات أغنية
- richard thompson - take care the road you choose كلمات أغنية
- richard thompson - drowned dog black night كلمات أغنية
- richard thompson - genesis hall كلمات أغنية
- richard thompson - mole in a hole كلمات أغنية
- richard thompson - georgie on a spree كلمات أغنية
- richard thompson - just the motion كلمات أغنية
- richard thompson - died for love كلمات أغنية