
limerick - oh! كلمات أغنية
shanor
say i
aha
limerick
i no fit lie i dey reason many things
so many things wey dey break my heart
enemies no dey reason nemesis
but when it’s time, i go take my shine
i am like a devil
that was raised in heaven
won gunyán mi kere
them no know my level
i follow them battle
them wan try to settle
ojoro don cancel
we don pass eleven, abi i tell them before
oh oh!
oh ohhh oh ohh! (ahan)
oh oh!
oh ohhh oh ohh!
ohh oh oh ohh!
oh ohhh oh ohh! (yea ahan)
oh oh!
oh ohhh oh ohh!
dem say their bad e good
i no fit catch the cruise
i no see am amusing … ‘muse eh ehh ehhh
i don’t need cork ‘n’ bulls
dem show me 32
but i know it’s not the truth
i am like a devil
that was raised in heaven
won gunyán mi kere
them no know my level
i follow them battle
them wan try to settle
ojoro don cancel
we don pass eleven, naso i tell them again
oh oh!
oh ohhh oh ohh! (ahan)
oh oh!
oh ohhh oh ohh!
ohh oh oh ohh!
oh ohhh oh ohh! (yea ahan)
oh oh!
oh ohhh oh ohh!
i am like a devil
that was raised in heaven
won gunyán mi kere
them no know my level
i follow them battle
them wan try to settle
ojoro don cancel
we don pass eleven, abi i tell them before
كلمات أغنية عشوائية
- kid sister - family reunion كلمات أغنية
- fools garden - the part of the fool كلمات أغنية
- fools garden - tell me who i am كلمات أغنية
- mario - city كلمات أغنية
- lee carr - together كلمات أغنية
- fools garden - the principal thing كلمات أغنية
- kings of convenience - gold for the price of silver (erot versus kings of convenience) كلمات أغنية
- jesca hoop - when i'm asleep كلمات أغنية
- mac - show me luv كلمات أغنية
- fools garden - who are you كلمات أغنية